Wednesday 16 January 2013

Wetin dey happen sef?

I simply can't understand this:

Why stand on the pulpit to tell the people to commit their safety into the hands of angels and cover themselves with the blood of Jesus, while you move about with heavily-armed bodyguards?

Wetin? Angels no strong reach to protect una? Abi blood of Jesus don finish?

Una go open eye sef see how these your bodyguards dey beat pple wey u just finish preaching to and una no go talk!

Is there something you know that we don't know?
Do you really believe in what you preach?
Una be preachers or mafia?

No comments:

Post a Comment