Wednesday 16 January 2013

To all the guys trying so hard to form bad guy - i hail o!

Person wey no get good skin sef go dey do tattoo. Worse still im go hire tattooist wey no get good writing....ontop am u com add colour. Isshhhh!

Chop good diet
Drink plenty water
Make ur skin look ok before u attempt to design am.

Tatoo wey suppose dey shine for ur body come dey look like say dem rescue you from the mouth of shark.

Naija boys wey wan form hard guy by force. I hail o!

No comments:

Post a Comment