Tuesday 15 January 2013

Ladies don't fall for this trick again. Wake up!!!

Ladies when you post a picture on facebook showing your cleavage, guys will hijack your page with orisirisi comments telling you that you look like Rihanna and they want to be under your umbrella.....you stupid girl sef go dey happy so tey you go upload another picture wearing only bra .....then the guys go come again tell you say you resemble Beyonce, you idiot sef go dey blush so tey you go upload another pix showing nipples.

Look make i tell you, na lie o you know resemble any of those people dem talk o, na trick wey guys dey use be that until dem go convince you to naked yourself finish then dem go come ridicule you.

You better respect yourself and keep your clothes on otherwise, your dowry dey go down gradually be dat o.

1 comment:

  1. This is a good write up.
    Very hilarious. Afi Rihanna and Beyonce na.

    Multi-Called.

    ReplyDelete