Wednesday 16 January 2013

Wasteful generation

(Papa reading newspaper)

Headline: 'Microsoft buys Skype for $8.5b'

Papa: Hmm....the way some people dey spend money sha. How dem go pay $8.5b for something wey my son help me to download for free?! Wasteful generation!!!

No comments:

Post a Comment