Wednesday 4 January 2017

Sugar mummy

- Chai, n'ihi ya, ọ bụ eziokw?! Chucks, so it is true you are dating this big madam? Yet you know what her type do to destinies of young people like you! You are not even worried, ehn Chucks?!

- My guy, ihe gị nsogbu m? What is it? Leave matter you don't know, no dey put mouth for wetin no concern you na! You are talking of destiny...who destiny epp? Wetin my destiny do for me before? Oh ho...so I get destiny before na im i dey suffer? Echere, make I ask you something. If you get destiny wey stubborn wey no dey listen to you, and you come meet person wey sabi talk to the destiny make e work for you, won't you release it? When I dey protect my destiny, I near airport before talkless say I go abroad? Now do you know how many countries I have been to? Have you been to my boutique? Have  you seen my garage? My mansion is almost completed. So kedu ihe ị na-ekwu?
You wey dey talk sef....wetin dey happen between you and Mazi? You know how much you dey help Mazi make for im shop and how much im dey pay you? For one week you dey help am sell 1million and sometimes more, and im dey pay you 15 tasan for month end? Mazi no dey come shop o! Mazi dey sleep for house o! Na you go open and lock shop o! So between me and you, who dem dey use im destiny? My guy, a na m eme ka ego....i make cash and that's what I care about. I'm doing fine...I don't care about any stupid destiny. No be how hard you work my guy, na how smart.

- Hmmm... anyhow, I go wait for my time sha. I'm just worried for you. That woman is using you.

- Mschew...poverty has finished you! Gerarahere men! onye iberibe

No comments:

Post a Comment