Monday 24 June 2013

Sorry no donation from me

Ka le eleyoro lo naa ka to wa f'abo f'adie.

I am done with these fake ass celebrities, now i wanna talk to OJB himself and the likes.

Silver and gold i have not but even if i get *screaming* I WILL NOT GIVE.

Igbesi aye ti e ngbe ko ye ki won saanu yin ti e ba ni isoro. I have read comments from people who knew OJB and how reckless he lived.
Una dey think say pple no dey look una? Yes you earned good money as a producer/singer and you don tey for the industry. But you don use everything drink and carry undergrad oloso finish. Dem dey see you wella for chitta-your igbo joint. I even hear say you get more than one wife. See as everything come be now?

Sooner or later dem go say make we come contribute to treat Olamide when im get cancer- e dey smoke like railway now una dey hail am. Badoo!!!
Later dem go come say Dbanj get HIV and he need for money for treatment. Na stripper e take do him b/day celebration recently in SA o, una dey call am big boy. Eja nla!!!
Abi se na Tonto Dike i go contribute money give when i hear say she don crase finally? She's abusing drugs now everybody dey shout POKO BABY!!!

I mean if you people's impact in the society is a positive one we no go mind, but una don damage the lives of our youths finish with your useless songs and lifestyles. So ki wa ni anfani orogbo yin? A pa ko l'awe. A je o koro. A tun ko igi e jo ko se fi da'na.

As you lay your bed na so you go lie ontop am.

Nigerians are suffering. They wake up 4am to go to work and come back at 10pm only to earn N35k in a month! Na these same pple una expect to pay una hospital bills, buy coffin and pay for una funeral- after they paid attending your shows, paid to fund your multi-million naira endorsements, paid to buy your records but you squandered the money?!!! Se e fe pa mekunnu ni?

Like what one of my bros will always say- "eniti o ba fe ku ninu yin ko ku o. KO KAN AYE."

Sorry no donation from me.

1 comment:

  1. Na so jawe baba...any1 of dem wey wan PAI, mk e dey carry go jawe... Overpopulatiom dey 9ja alrdy sef...on point jawe

    ReplyDelete