Monday 24 June 2013

Omo jaiye-jaiye

I thought these guys would have learnt their lessons after Dagrin's incident and desist from living reckless lives.

Heard Whizkid crashed his Porsche...i saw the pics and the car was a total wreck.
Don't they have pple advising them abi? So a car worth btw $75k-120k (depending on specs) just vanish like dat? And some pple are hailing him that na small change, e go buy another one!!! What a life! Se bi a se nlo owo niyen?

Is drink-driving now a way to show you are living large?
Se omo ire kan ma n rin kiri loru ni?
These are the sort of pple who get huge endorsement from these big companies as their ambassadors. Are these worthy role models?

Small time una go dey cry say una don loose a gem. Which gem? Una sabi meaning of gem? Una go dey call am legend. Una know the meaning of legend?
Small time dem go get some sickness dem go com dey beg pple for donations and FG to pay their hospital bills after dem don blow their money finish. Dem get small change now na to dey behave like fools.

Ask Mike Tyson o
Ask Evander Hollyfield
If u no sabi those ones, see our brother Amokachie or Danny Wilson.

Song wey dem dey sing sef no fit carry dem for the next 5yrs....so when everything dry up nko?

Me won't shed a tear for anybody o. To ba ya e ma ni mo daju.
Life to me is based on decisions and facing the consequences.
Eni to ba fe ku ko ku o.

In a proper country, his alcohol limit should have been checked and charged for dangerous driving while drunk if found to have been over the limit. You let them off, they repeat the same. Remember say no be only idiot like him dey use the road o....so why allow him to put other careful drivers at risk?

Ise kii p'enia, ayo gangan ni killer.

Shiooooo!i

No comments:

Post a Comment