Tuesday 16 July 2013

The present value of women

Thanks to the musicians and club patrons for reducing the worth of women to mere (sexual) marketing tools.

You go see 2 guys and 7 girls for music video, na all the girls go dey naked dey shake their bumbum while the guys are properly dressed dey sing about dem derogatively.
The latest craze now is for artists to call female fans upstage to dance erotically.
(The last concert held by that idiot from Calabar recently in UK is the latest example that comes to mind. The lady that came up to dance BARED ALL).

For clubs, na free entry for girls, only guys dey pay. Dem dey use ladies do ipolowo oja. Club wey women no dey no dey get customers.
Se girls no understand wetin dem dey take dem do or wetin dem dey 'call' dem whenever dey hand them free entry leaflets to clubs?
How can guys be seeing things like these and still show you any respect? No wonder guys nowadays use ladies like tissue paper and throw them away.
Bo n'igba ba se pe igba ni won se ma ba na.

I wonder where all the 'woman' right activitists are? Instead of them to speak out on issue like this and enlighten these young ladies on how to maintain their dignity, dem dey where dem dey do meeting on how to get equal right with men at home, meanwhile the worth of women is dropping daily.

Well, a ti wo 'kukere' a de gbadun e.
A ti wo 'Gobe' (infact some cyber analysts sef talk say one of the babes no wear pata under the skin tight she was putting on) *smh
'Timaya' ati Wande coal and several others naa ti ko orisirisi....infact now e don reach level where nobody wan even watch video wey no get naked girls with XL yansh. Go youtube go see number of views on videos with good quality of music and educative lyrics compared to the noise and nakedness.

E ma jo lo o...eyin le nse yeye ara yin. Awa nfoju lounje ni.

Now i dey think, se na poverty or desire for fame cause am? How much these video vixens dey collect sef?

Yes....you wey dey ask say wetin be my own. I dey read your mind o. Yes i know say no be every woman go be like Funmilayo Kuti. No be every woman go be Mother Theresa. But before una crucify me, na just my thots i share o. I no stop anyone from doing wetin dem like. I just feel these are some of the reasons why ladies nowadays don't get the respect they deserve.

No comments:

Post a Comment