Thursday 23 May 2013

Only when it's convenient

When you win medal, you be dem own
When you commit murder, dem go disown.

Immigrant wey dey parliament na dem own.
Immigrant wey dey prison dem disowm.

When you fly dem flag, dem name rules
When you rock dem boat, dem trace your roots.

Gbogbo omo kó l'omo.

No comments:

Post a Comment