According to reports, 60 houses were burnt yesterday in Ibadan after the driver of a fuel tanker lost control and spilled its content before exploding.
Up till now, i am yet to see any status update registering any form of condolence to those who lost lives and properties.
When Whitney died, some people no chop. Thatcher died una choose aso-ebi. Bomb explode for Boston, una go queue for embassy say u want visa to go console Obama. UNA OWN PPLE DIE FOR YOUR OWN BACKYARD UNA NO DO ANYTHING. S H A M E!!!
I dey wait na sebi another earthquake go happen for Pluto...make we see how una go cry for ur relatives wey dey dere.
#Fakepeoplefakenation.

No comments:
Post a Comment