Wednesday 8 April 2015

My sister, you dey bondage o

You carry the first bro go meet your church daddy and mummy for approval, dem say make you no marry am because the guy no get papers. No future for him, o kan ma fi e gba iwe ni. You drop am. The guy moved on...he's now happily married with 2 kids.

The next guy wey show sef no get papers and with the standard wey dem don already set for you, you no kuku need to take him to them, na you drop am yourself. The guy sef moved on. He too is happily married with a kid.

The next guy own matter better small, atleast im get student visa. The visa no allow am get better job and survival as a student sef no easy. Dem condenm dat for you as well when you carry am reach there. They told you na you the guy go dey depend on o because his shelf-filler job at Marks & Spencer can't take both of you anywhere. It'll also affect your tithes and other contributions.By the way there is no hope of visa renewal for him with the new immigration rules, so o ma fi e gba iwe ni. They advised you to drop that one also and look for a more responsible man with a good future prospect. They are not rushing you and they are happy to still retain you as the HOD of Singles dept for another year. O ti lo 8yrs nibe already.
The guy moved on after you told him you don't want to continue. He too just recently got married.

Now no bro for church dey gree approach you again since dem don know say your standard too high for them.
For outside, na older men and Peckham boys dey hail you now say how market.

Is this how you want to continue? Look at your age? Why to gbe destiny e le awon elomiran lowo lati ma decide fun e? Ti won ba n gbadura fun awo to wa ninu bondage, na BBC english you go dey blow, you no go come out for prayers. My sister you are in bondage o. If you no get anyone tell you, i dey tell you now.

Why do you judge a man's tommorrow by his today? Abi aye yi naa ko lati ri omo odo to pada wa je employer fun omo oga e? Se aye yi ko lati ri tenant to pada wa di landlord fun former landlord e? O ni lari ko s'eni to m'ola.
Red pali to de jo e loju yen sohun la ti riri ni?
Ofcourse there are advantage-takers among men but igi eleyi o jo,a yo kuro ninu ina, tohun o jo, a yo kuro ninu ina, to ba ya ko ni s'igi nidi aro e mo lati se obe e jina. O je ya ronu e.

And to you pastors daddy and mummy. Eyin te so ara yin di apase lori awon omo ijo yin, e sora o. E ye ba kadara awon omo olomo je. Allow them to live their lives. Preach the gospel la ran yin, teach them, empower them, and then allow them to take charge of their lives. Ebi o si lowo yin, awo  to wa ngbe aye won le yin lowo ni mo ri ba wi.

Mo ti jise ta ranmi o.

(I had nobody in mind while writing this. I wrote this as led. If this is your story please take it as a message from God to you.)